Timaya, Olamide and Phyno - Telli Person

Yaga yaga
Yeh Soundbowy
Baddo Iyo
Leggo

Phyno Fino weyu

Leggo

Yetunde every night and day
You like to samankwe
Brother Nnamdi all your friends
Dey work your own na samankwe eh
I tell you you no gree
I advise you you no hear
I tell you you no gree
Your friends dem talk put you no gree
You say all na story
Dem tell you you no gree
Mother beg you you no hear eh

When the time is right my brother eh
Telli Person telli Person o
Dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli Person Dem no dey telli person

Ebele adi lo ya
Ima kwa n’ebele adilo ya
Egosi gi meat
Nye gi ishi fish e
Welu maka uru adiro ya
Ha aka’m adiro ya
Nekwa abu mu aji adiro ya
Ichoga yo mother ichoga your babe
Nekwa n’anya mu afuro ha ehh

All I want is what is meant for me oh!!
My father used to tell me PLEASE
MY SON invest money oh!! ehh
You no get work you
Just de show money oh
You follow gucci oh Olu akuo

I tell you you no gree
Them tell you you no hear
Your mother tell you you no gree
I warn you you no hear
For this street wey we
Dey ndi ogbe no d play
Ha ga ako kwa your way
Nwanne le

When the time is right my brother eh
Telli Person telli Person o
Dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli Person Dem no dey telli person
Oya Telli person

Oya samina mina eh eh waka waka eh eh
Samina mina you travel go minna
Dem say dem see you for Abuja
Nwa’ne oya check eh enu
Ti mo fi la sho le peck eh
Tele tele oni mi’o shey spec eh
Owo off shoulder oni crew ni neck eh
Omo I’d be gone till November ma gor
O fe she falafolo ko sun s’apa kan
You say I be thug like Pe mi’o l’
Owo mo tun ri bi eja shawa gan mo
Gba yawa gan men mo gba yawa gan
Aye mi ti wa da ti’eh wa sour gan
O un fimi shako tori era faragon
Mama re tun bi’mi who is your father gan

Who’s hot who not Tell me who rock
Who sell out in the stores
You tell me who flopped
Who copped the blue drop
Whose jewels got rocked
Yeh Badoo no ni o
Baby oya whine for me o
One two koma lo’mo mi o
Bend down ko ma jo for me oo

When the time is right my brother eh
Telli Person Telli Person o
Dem no dey telli person
When your eyes go clear o
Telli Person Dem no dey telli person

Written by:

Publisher:
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

Timaya, Olamide and Phyno

View Profile
Telli Person (feat. Phyno & Olamide) - Single Telli Person (feat. Phyno & Olamide) - Single