Nelly's Echo & Mister Vershawn - Naija Boy

Nelly's Echo's in the house with Mister Vershawn
Yeah...
If I call you baby?
1, 2, 3, 4 everybody come on

Tori tori, I get e tori
Fine girl from Lagos Ikoyi (Fine geh)
She go London to make money (make money)
She get money (get money)
Yori yori, she do me yori
My African queen badee badee
She no need man to chop garri (chop garri)

Naija Boy no dey carry last oh
So abeg no talk yama-yama
Naija Boy no dey carry last oh
Take a bow, take a boom boom
Naija Boy no dey carry last oh
So abeg no talk yama-yama
If you want play football when you fall make you no pass the blame

She no want my gobe (gobe oh)
Playboy she dey throw way oh (they gotta go go she dey throw away oh)
If I call you baby (baby oh)
Naija Boy no dey carry last oh
Take a bow, take a boom boom

Shebi na me, na me Yemi
Wey dey kolo you like pami pami
Now you dey follow me like lovey dovey (lovey dovey)
Lady lady, make you no worry (don't worry, be happy)
When I dey toast you like bread n jelly
Now you dey act like you sabi sabi (na you sabi)

Written by:
Etionsa Emokpae, Nelson Emokpae

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Nelly's Echo & Mister Vershawn

View Profile
Naija Boy - Single Naija Boy - Single