Maleek Berry and Wizkid - One Life

Berry Berry killing this one
Berry murder this
Berry pound this (Hey yaa)
Berry Berry Berry and Wizzy
Maleek Berry yeh
Whine on the beat Wizzy baby yeh
Aro o o o badman go down

See I got one life to live
So I go rock am
I live am on the low oh oh
Moving everyday I no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live
I get plenty gbedu
And plenty dough oh oh
Starboy we no dey slow oh oh
Killing the game everyday we no dey go oh oh

Man na real badman no need to prove nothing
Killing every beat we are here e don tey
Shebi na first street wey I dey
Wey I hustle for the pay now God don bless my day
Now I denge pose
Girls dem love my koboko
Guys say my music make dem dey choko
Starboy takeover the street don dey kolo

My music giving them flavour (Flavour)
See I gat the flavour (Flavour)
See I dey scatter their brain
Say I dey burst their brain
Say when I enter the place
Say I got flavour (Flavour)
See I dey giving them flavour (Flavour)
See I dey scatter the place
See I dey mash up the place
Say I dey burst their brain

See I got one life to live
So I go rock am
I live am on the low oh oh
Moving everyday I no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live
I get plenty gbedu
And plenty dough oh oh
Starboy we no dey slow oh oh
Killing the game everyday we no dey go oh oh

Everyday me and money grind
I say na money me I just dey fine
I like the party me I no dey fat
Everyday me I like to shine
I get the couple girls wey go die for me
And the couple girls wey no dey smile
And the girls dem dey steady die for me
Dem dey tell me na me dem dey find

My music giving them flavour (Flavour)
See I gat the flavour (Flavour)
See I dey scatter their brain
Say I dey burst their brain
Say when I enter the place
Say I got flavour (Flavour)
See I dey giving them flavour (Flavour)
See I dey scatter the place
See I dey mash up the place
Say I dey burst their brain

See I got one life to live
So I go rock am
I live am on the low oh oh
Moving everyday I no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live
I get plenty gbedu
And plenty dough oh oh
Starboy we no dey slow oh oh
Killing the game everyday we no dey go oh oh

Ika poju ninu omo araye
So when I hustle I dey keep am on the low oh
When you chop don’t let anybody know oh
Cos no be everybody happy for your show oh
Ika poju ninu omo araye
So when I hustle I dey keep am on the low-oh
When you chop don’t let anybody know-oh
Cos no be everybody happy for your show-oh

My music giving them flavour (Flavour)
See I gat the flavour (Flavour)
See I dey scatter their brain
Say I dey burst their brain
Say when I enter the place
Say I got flavour (Flavour)
See I dey giving them flavour (Flavour)
See I dey scatter the place
See I dey mash up the place
Say I dey burst their brain

See I got one life to live
So I go rock am
I live am on the low oh oh
Moving everyday I no go slow oh oh
Killing the game 20 years we no dey go oh oh
One life to live
I get plenty gbedu
And plenty dough oh oh
Starboy we no dey slow oh oh
Killing the game everyday we no dey go oh oh

Written by:
AYODEJI BALOGUN, OKUNOLA SHOYEBI, AYODEJI IBRAHIM BALOGUN

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics powered by Lyric Find

Maleek Berry and Wizkid

View Profile
One Life (feat. Wizkid) - Single One Life (feat. Wizkid) - Single