Minz - Odoyewu

You're now rocking with the fireboy
Anfani lo ma je o
Iye iye eh
Oo wo oo wo o oh

Iye iye eh eh
Mo ni
Minzu lo de
Norma-a-al

Bad girl body slay it
I don't wanna know who you came with
You too dey do shakara
Give me your number let me save it

Ma fi mi ta tete
Love yi gba jeje
You're now rocking with the fireboy
Anfani lo ma je o

Hey you go benefit
Iwo to fo ju jo Genevieve
Mo ma toju e dada
Dem other girls go dey beef o

Shey your mama and your papa
Dem be singer
When dem born you they made a hit o
And if na to chop wakye
To ba ni ki n ma je, maa je o

Me say your body bad o
Wa fun mi ni love o
Te le mi ka ma lo o
Odooooyewu

Me say your body bad o
Wa fun mi ni love o
Te le mi ka ma lo o
Odooooyewu

Odoyewu Odoyewu
The things you do you dey put me for the mood
Odoyewu Odoyewu
Look at your back wo kini yen bo se wu

Odoyewu Odoyewu
Say you dey murder with your baka boom
Odoyewu Odoyewu
And I dey gbadun all the things wey you do

Hmm dunno o
All the fine girls in my condo o
See me I dey flex with a bag of owo
Shawty give me hmm like I don blow o

Wo wo
Whine for me slow
How you no go follow me baby no be so
If you see my lungu baby you go know
Ere no be joke ka lo sere no be joke

Hey Nana Abena
O tan bi to abela
Your melanin on fleeky
O tan bi ti abela

Hey oh Nana Abena
Pretty girl from Africa
Man dem ah die for your love o o
Kill them with the mad figure

Me say your body bad o
Wa fun mi ni love o
Te le mi ka ma lo o
Odooooyewu

Me say your body bad o
Wa fun mi ni love o
Te le mi ka ma lo o
Odooooyewu

Odoyewu Odoyewu
The things you do you dey put me for the mood
Odoyewu Odoyewu
Look at your back wo kini yen bo se wu

Odoyewu Odoyewu
Say you dey murder with your baka boom
Odoyewu Odoyewu
And I dey gbadun all the things wey you do

Now watch me switch it up
Because of your body girl I swear I wanna risk it all
(Mo ni)
Girl you know me I never give it up

Oh baby give it up
Oh baby dance for me physical
Oh baby let me be your gomina
You be First Lady and we go born baby

Me say your body bad o
Wa fun mi ni love o
Te le mi ka ma lo o
Odooooyewu

Me say your body bad o
Wa fun mi ni love o
Te le mi ka ma lo o
Odooooyewu

Odoyewu Odoyewu
The things you do you dey put me for the mood
Odoyewu Odoyewu
Look at your back wo kini yen bo se wu

Odoyewu Odoyewu
Say you dey murder with your baka boom
Odoyewu Odoyewu
And I dey gbadun all the things wey you do

Written by:

Publisher:
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

Odoyewu - Single Odoyewu - Single