Nneka - Suffri [Album]

Una dey talk of ur elections Nigerians Nigerians
Una dey talk of ur redemption naija naija
Una dey talk of resolutions oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yarn
We just dey spray
We just dey rage uhn
All these lies

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Na only rich man still dey gain oh
All d moni where dey go oh
Still poor man dey suffer
Brother your wish is my order
But nothing dey change we just dey yarn
We just dey spray
But still na d same mouth
We dey use take pray
We dey use take kog us

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Suffri suffri with my soul oh
Suffri suffri with my soul woh woh woh yeah yeah yeah yeah

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
Allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on
I remember all the things I have achieved
Sunset thunder and the storms
Show that we have truly really been deceived see
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow naim you go reap
Still na soso lie naim we dey spread spray
Dey open eye to see deceit

To see us rise
We must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
For too long
Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Down for too long jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o

Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Suffri suffri with my soul
Oga you dey hear me dey say
Suffri suffri with my soul
Jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh tamper with my soul

Jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o
Jeh jeh o jeh jeh o don't you tamper with my soul
My soul
My soul

Written by:
Nneka Lucia Egbuna, Farhad Samadzada

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find

Nneka

Nneka

View Profile