Double Cliq - Give N Take (feat. Leah jules)

Love is sweet
Love is sweet
Forget na alukwalu gi street
Though you say
All men are the same
Ufodu choga money
Ufodu choga the fame
Shey you talk say
You don't care
What a man drives
All you care about
Is what drives a man
He loved you first
You no lovam
You dey do shakara
Initial garagara
Lover boy
Come dey loose feelings
Three weeks
Into the relationship
Omo see billing
And if you fail to do so
Omo see running
Oh God you come dey scream
Men are bad
Men are scum
Men are this
Men are that

Many things girls dey do
For the money
Na the same thing
Boys dey do for the body
Give n take

Ngwanu ka m gwa gi
Some men na adikwanu cunny
E get one kind shape you go get
You no go find true love
But then you realize
The treasure they seek
Lies in between your legs
And it's never enough
Then you seek for revenge
First to do no dey pain
Person wey first do me
Dey shout God abeg oo
You think you are bad
But am badder
One man down ebelebe yooo
Iyookoko
One man down ebelebe yooo
Iyookoko

Many things girls dey do
For the money
Na the same thing
Guys dey do for the body
Give n take

Written by:
Chukwuma Onyinyechi, Okafor Chukwunweike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Double Cliq

View Profile
Give N Take (feat. Leah jules) - Single Give N Take (feat. Leah jules) - Single