Tehn10 - Go Before Me

Every night is the night
I carry my torchlight
And I follow dem stand for line
So many many tins wey man don sacrifice
But we still Dey pray
One day father bless and sanctify
Father Go before me
As I go Dey follow my money
Cos the enemies wan shock me
I no Dey carry no Dey fear nobody
Father go before me
As I go Dey follow my money
Cos I wan shock my momcy o
Before I go shock anybody
And upon say that
Oluwa e be my sustainer
And I no Dey complain again
I Dey jeje Dey wait my containers
Never to retire so I still Dey grind
I no Dey for Koro, I no fit Dey hide
Me I no Dey settle for just any type
Gimme cool biz, make I cool my mind
Man ah vampire
Follow the money, man I never run tire
And if na vibe, no1. supplier
My daddy tell me say my mama born fire
Say they wanna voodoo me eh
But dem no know say chukwubuikem o
Dem wan voodoo my way
But I pray
Say you go before me
As I go Dey follow my money
Cos the enemies wan shock me
Ah I say dem no fit touch me
Father go before me
As I go Dey follow my money
Cos I wan shock my momcy o
Before I go shock anybody
And upon say that
Oluwa e be my sustainer
And I no Dey complain again
I Dey jeje Dey wait my containers
And if you like stop,
Me for nobody I no go pause
The matter fit to make my head e burst
Taa e no go burst
TehnTizzy Baby

Written by:
Emmanuel Tehn

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Tehn10

View Profile