Amar_Cally - Tell Me

Wetin dey happen
Country don hot like say na oven
Dey your dey cause police go catch you
And if they catch you no money to bail you
Country too harsh go my what'sapp people dey sell cap
E no do dem, dem join am with handbag and plain shirt dey even dey sell car
Oh my God, i wan make money like hushpuppi
I no wan make dem catch me
I wan chop life like rahman jago
This one wey man dey school man must jack o
Wey dey happen
Wey dey sup na
This life no balance at all naw
Man just dey sing
Man just dey go
Oh my God man never still blow na
Matters arising
What's popping
I wan chop money like hushpuppi
Cally poor boy i no get nike
Cally this one you're walking and smiling
And the way you be talling
And the way you be doing
Upcoming artists you people have money o
Oh my God i'm dulling
Matters arising
What's popping
I wan chop money like hushpuppi
Cally poor boy i no get nike
Cally this one you're walking and smiling
And the way you be talling
And the way you be doing
Upcoming artists you people have money o
Oh my God i'm dulling
Many things comot don't leave me
I swear buhari don leave us
Corn dey my front dey confront me
Say if you like be waiting for jesus
Rappers when we climb the mic
You must feel us
I don dey rap since 12 for Jesus
Now man na Rastafarian for Jesus
Anything we do only god that see's us
Yeah i go yarn am raw
Anything wey dey my mind
I go say am all , you know why?
Yeah cause fuck it i don't fear nobody
Black live matters
Shut the fuck up you're tribalistic
Change begins with you
Ask APC dem go tell you true
Girls dey my dm dey call me boo
No vex no time
I just wan hussle
Matters arising
What's popping
I wan chop money like hushpuppi
Cally poor boy i no get nike
Cally this one you're walking and smiling
And the way you be talling
And the way you be doing
Upcoming artists you people have money o
Tell me something

Written by:
James Hoomsuk

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Amar_Cally

View Profile