URCHHANDSUM YOUNG PHYNO HANDS - Blow

Doro mi faso lati do
Its URCHHANDSUM IN THE MANSION
YOUNG PHYNO HANDS OOH
ASK YOUR MUMMY

Dem say i no go happy but i tell dem NAH LIE
Dem say I no go blow but I tell dem nah lie
DEM say I no go party and i party for life
DEM say I no go jolly but I jolly for life

NaH Wetin dem talk ooh
But every hustle get a pay day
So make you leave them make them talk ooh
Nah dem get their mouth ooh
But nah Chukwu Dey run ahm

Dis life EE no easy
Dis life is a mystery
Still trace our history
We hv be living in a misery

Dem say i no go happy but i tell dem NAH LIE
Dem say I no go blow but I tell dem nah lie
DEM say I no go party and i party for life
DEM say I no go jolly but I jolly for life

In Africa wAY
( kulenlele kunlelele)
We be united again

United we stand, divided we fall
We rise again, we raise again , now you can hardly reach me on the telephone
Telling me you meet me at home

Now I got everybody singing my song
In your favorite note
In Africa way

Dem say i no go happy but i tell dem NAH LIE
Dem say I no go blow but I tell dem nah lie
DEM say I no go party and i party for life
DEM say I no go jolly but I jolly for life

Written by:
Uchechukwu Nnochiri

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

URCHHANDSUM YOUNG PHYNO HANDS

View Profile