Boy Charlie - Demons

Only me know how I feel inside
Dreams big I got to win so bad
But my demons tryna Change Tha Tide
And ee turn me into Introvert
I move I fall and I stand up
And when I stand I gats stand strong
My fears and Anger dem line up
Cas less is not my portion

Ahhhhh, My mama want to see me shine
I had to go hard on my grind
I gotta hustle through the niight
And ee dey make me feel one kind
To tell u wetin dey my mind
I gotta say you through this Jaaam
Daddy mogbe Adura mi so ke
Kin chill pelu David Adeleke
That one e sef e no go baaad
I dey on Loud Just to keep me Company
What the hell do you want from me
My demons are so wild

My Heart e carry load
But ee never reach to dey make me slow make me slow
I can never stop till I get the Doe, Kam Chuba ego ka Flamingoo Fire
Distractions
Many many many many distractions
Me and my dawg we go build mansions
Me and My Dawg we go build Mansions

Ahhhhhhh
My mama want to see me shine
I had to go hard on my grind
I gotta hustle through the nighhhht
And ee dey make me feel one kind
To tell u wetin dey my mind
I gotta say you through this Jaam
Daddy mogbe Adura mi so ke
Kin chill pelu David Adeleke
That one e sef e no go baad
I dey on Loud Just to keep me Company
What the hell do you want from me
My demons are so willld

Written by:
Robert Umeh

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Boy Charlie

View Profile