SABI SABI - Heavy Heart

Music is the weapon of the future
So let's do this shit right for this time
Hehehe it's p bloke sound

There's many things I've got to say
But I know them go judge me still
I node look their face
Face to face with fate I dey face my fear
Many people underrate
Nobe their fault say them no fit relate
I node debate because I know I dey move with grace
I have no hate in my heart, it's just a Heavy heart with pain
Wetin you go do if you feel all this Pain and you no still gain

I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze

For Niger kasala don burst
And every body head dey hot
We've been going through alot
Buhar Tinubu dey drive us nuts
Our currency no get worth
And everything don dey cost
If you open your mouth talk
Wetin heavy you for heart
You fit sleep for jail
Wetin we dey faze na world War three
But the battle is a mental case
Before you realize e go don dey late
Abeggi Mr president try get shame.

I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze
I'm never sober I am never sooberr
Because the things wey dey head fit to make man craze

Written by:
Goodness Godstime

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SABI SABI

View Profile