SABI SABI - style

Music is the weapon of the future
Let's do this shit right for this time

You know my style getti high star
I'mma gangster, Rockstar
Everyday is a fashionova
On the road me I face sapa
Nobe chise, e hit me back to back
But as a bad man original
Feeling like the chosen one for my area
Doing the norms on a regular
Marry the J' Juana never sober

From the downside wey I come from you gats to hustle
Everyday man be running kiti kata
Nobe chise, e rough like Gaza
If you no use your head, life go show you banza
Shege!!! Waka banza
Sheybi na all of us be the survival
Inside life, every guy man go see light wey go shine bright

Ye ye oo
The music dey do me duduke
duduke
E dey touchy me somewhere for my body
For my body ooo
The music dey do me duduke
duduke
E dey touchy me somewhere for my body
For my body ooo
The music dey do me duduke
duduke
E dey touchy me somewhere for my body
For my body ooo
The music dey do me duduke
duduke
E dey touchy me somewhere for my body
Somewhere for my body ooo

Written by:
Goodness Godstime

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SABI SABI

View Profile