Biggie 9ice - Pro Dancer

Dance around kilode
Jump upon me ade oo
Just allow me mogbe Odo touch you oo
Nor come dey make me stama
Your vibe dey give me dinger
The way you move your body
Odo mogbe is okey
The energy I carry fire, to lock down any Arena
But Wetin you carry power Gallant up to Standard

Me nor like gen z Wahala
Them be Silent killer ninja
But Na dem dey get the stamina
Wey fit make you logout
I know you are a pro dancer
Show me all the tactics you don gather
The way you dey drive me nor normal
I dey feel all your tension baby oo
You know me I am not a pro dancer
But me I nor be pastor I swagger
But the way I go make you to feel am
I swear you nor go fake am baby oo

Dance around kilode
Jump upon me ade oo
Just allow me mogbe Odo touch you oo
Nor come dey make me stama
Your vibe dey give me dinger
The way you move your body
Odo mogbe is okey
The energy I carry fire, to lock down any Arena
But Wetin you carry power Gallant up to Standard

If you dance for me baby
All your weight I go put am for my back ko
You know me I nor like when you complain
Show me all your styles nor shy for me
Let them know as we dey play
God vibes around me when you come my Way .
He belike say I dey inside Champaign Nor Dey try to dull am on my face
Your waise get the power baby
Your type nor get another Odo
The way you take dey do am
He dey make me dey go wire crazy ooo
When I see your for my corner...odo
Your Pres dey cool me temper odo
The way you put me under your charm
I dey feel the pressure baby oo

Dance around kilode
Jump upon me ade oo
Just allow me mogbe Odo touch you oo..
Nor come dey make me stama
Your vibe dey give me dinger.
The way you move your body
Odo mogbe is okey
The energy I carry fire, to lock down any arena
But Wetin you carry power Gallant up to standard

Written by:
Moses Osayarhuo

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Biggie 9ice

View Profile