SABI SABI - No long talk

Music is the weapon of the future, let's do this shit right for this time

Yeah, nobe lie

Haha it's p bloke sound

No take your mouth put yourself for wahala
Anything them yarn nogo be your wahala
I go tell you talk wey go touch your medulla
On a regular the only thing we chase na the mulla
Cut your coat according to your size
Who dey order azu no suppose dey check the price
No trust anybody even werey dey disguise
No worry my guy we all already see the lies

Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket
Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain
E dey play e dey show
E dey sweet e dey pain
Sugar dey for the cane
You nobe cater efe wey dey talk e dey rain
Buy watin you no like just because e dey trend
just dey play

Too much talk fit to cause a commotion
Slow motion is better than no motion
Keep the balance with your mind and emotion
For God's sake let your actions speak louder
No loud am, advice nobe curse
Because" Everybody carry their own cross
On God" no promise wetyn you no fit do abeg"
Humble yourself before nature do am for you

Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket
Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain
E dey play e dey show
E dey sweet e dey pain
Sugar dey for the cane
You nobe cater efe wey dey talk e dey rain
Buy watin you no like just because e dey trend
just dey play

Watyn I dey try tell you be say too much talk node full basket
Before you open your mouth waaa, make sure say your tongue e connect to your brain
E dey play e dey show
E dey sweet e dey pain
Sugar dey for the cane
You nobe cater efe wey dey talk e dey rain
Buy watin you no like just because e dey trend
just dey play

Written by:
Goodness Godstime

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

SABI SABI

View Profile