J. Martins - Fine Fine Love

Let's go oh
Ah ese mogi na ka abia chai
Ese mo gi na kai
Ah ase mona gige bio oo
J Martins ha listen now

Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Lollipopo ooh
My sugar sisi
U look so kinky tonight
My sweet potato
See ifunanya babe ooh
My loving dayana
My love is here to stay African lady

Oh mine
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And l no go tire for you hey
Oh mine
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And l no go tire for you hey my sisi o

Baby ee e make u give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby ee e make u give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Babe l like ur style
E dey sweet me as you dey smile
See the way way you dey shine chai nor bad eh o
E go good eyeh
Make we go see papa mama
Blessing go dey flow chai
We go just dey go

Plenty plenty desire
E dey light my fire
And l no go tire for you hey
Oh mine
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And l no go tire for you hey my sisi o

Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Sax interlude

Plenty plenty desire
E dey light my fire
And l no go tire for you hey
Oh mine
Plenty plenty desire
E dey light my fire
And l no go tire for you hey my sisi o

Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh
Baby ee e make you give me
Your fine fine love eh
Your sweetie sweetie love eh

Ah esomo gi na ka abia chai
Esomo gi na ka
Ah asse mona gi gedi oo
J Martins

Written by:

Publisher:
Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics powered by Lyric Find

J. Martins

J. Martins

View Profile
Fine Fine Love - Single Fine Fine Love - Single