Banky W. - Gidi Love

Ekelebe
It's Banky W oooh

Met a fine girl up in the club she dey whine well
The way she dey make me dey happy
Then I heard she was married oh no
Met an actress
Gave her the keys to my address
I was in love like a movie
Without a happy ending ewooh

Oga when you go settle ooh quit playing around
You no know say you durn dey old you're aging now
Is your heart made of metal ooh just take the vow
Na im I tell dem say everyday am looking for love in Lagos
Oh weh oh weh no love in Lagos
Oh weh oh weh looking for love in Lagos
Oh weh oh weh no love in Lagos
Oh weh oh weh so baby gimme gimme some love
Ekelebe oh yeah gimme gimme some love
Ekelebe oh yeah gimme gimme some loove
Ekelebe ewooh gimme gimme some love ah
Ekelebe oh yeah ah ekelebe I need that gidi love

As e be so met another girl along the road
Married to that dance like a disco
But she had an aristo aristo ewooh
Omo pastor Carmen
This one go dey form like a church girl
She say she no want nobody else but she be with everybody else

Oga when you go settle ooh quit playing around
You no know say you durn dey old you're aging now
Is your heart made of metal ooh just take the vow
Na im I tell dem say everyday am looking for love in Lagos
Oh weh oh weh no love in Lagos
Oh weh oh weh looking for love in Lagos
Oh weh oh weh no love in Lagos
Oh weh oh weh so baby gimme gimme some love
Eh mama ekele oh yea eh mama eh gimme gimme some love
Eh mama ekele oh yea eh mama eh gimme gimme some love
Eh mama ekele ewooh eh mama eh gimme gimme some love
Eh mama ekele oh yea eh mama eh I need that gidi love

When I find you when I find you
Will I be blind to see that you're my angel my angel
Everything I'll need girl you got it times two you got it times two yeah
Times two what you doing forever cos I want you forever

Eh mama ekele oh yea eh mama eh gimme gimme some love
Eh mama ekele oh yea eh mama eh gimme gimme some love
Eh mama ekele ewooh eh mama eh gimme gimme some love
Eh mama ekele oh yea eh mama eh I need that gidi love
l need that gidi love

Written by:

Publisher:
Lyrics © KVZ MUSIC PUBLISHING

Lyrics powered by Lyric Find

Banky W.

Banky W.

View Profile
Gidi Love - Single Gidi Love - Single