G-Clef - Koko

G clef official
Hmmm hmmm hmm
I wanna take you round the world
I wanna rub you like a lotion
Love and affection
I wanna take you round the world
I wanna rub you like a lotion
Love and affection
I wanna take you round the world
I wanna rub you like a lotion
Affection
Take you round the world
Rub you like a lotion
Love and affection

Omoge what's your koko
( Egoo)
Wetin be ur number
( My number na 442)
Wetin be ur number
(442)
Call you later
Omoge what's your koko
( Egoo)
Wetin be ur number
( My number na 442)
Wetin be ur number
(my number na442)
Call you later
Omoge what's your koko ooo
(Ego ego)
ur number
(442)
Na wetin be ur number
(My number na 442)
Call you later
Omoge what's your koko ooo
(Kudi ego)
ur number
(442)
Na wetin be ur number
(My number na 442)
I wan Call you later
Ka jo rira wa

Fine girl no mary k
Na ur kind of beauty men dey appreciate
No be the one with time wey dey depreciate
Wey their name na beauty but dem no get fine face
Omoge wa di iyawo mi o
Be my juliet
I wan be ur romeo
Fall for me girl
No dey form for me o
If u no gree for me i go go funny o
haaaa
I fit to go funnnny
I no wan go funny
I no wan go funny girl
I no wan go funny
Fine girl no mary k
The type of beauty men dey appreciate
No be the type wey dey depreciate
Wey their name na beauty
But dem no get fine face

Omoge what's your koko
( Egoo)
Wetin be ur number
( My number na 442)
Wetin be ur number
(my number na442)
Call you later
Omoge what's your koko
( Egoo ego)
Wetin be ur number
( My number na 442)
Wetin be ur number
(my number na442)
Call you later
Omoge what's your koko ooo
(Ego ego)
ur number
(442)
Na wetin be ur number
(My number na 442)
Call you later
Omoge what's your koko ooo
(Kudi ego)
ur number
(442)
Na wetin be ur number
(My number na 442)
I wan Call you later
Ka jo rira wa

I love your sweet fine face
( kpo kpo kpo kpo)
( Baby open the door to ur heart make i enter)

Written by:
LUCKY OSAKUNI

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

G-Clef

View Profile
Real Koko - Single Real Koko - Single