G-Clef - Hustle Don't Stop

When i look around me i see hustle dey go
See people coming and see dey go
Money slow to enter
But quick to go
To keep this money coming u gat to hustle dey go

Hustle don't stop
Money gat no bus stop
Hustle don't stop
Money gat no bus stop
Hustle don't stop
Money gat no bus stop
Hustle don't stop
Money gat no bus stop

Some people na oga
Some dey do yahoo
I don't really blame you
Wetin man go do?
We must get the bars
We must shut the bars
To my nigga Alex
May God bless you
You no wan chop alone
Your problem na my own
They call me G clef
For those wey don't know
I'm very grateful to all the djs wey dey play my songs
To my poor mother
Your boy is steady hustling o

When i look around me i see hustle dey go
See people coming and see dey go
Money slow to enter
But quick to go
To keep this money coming u gat to hustle dey go

Hustle don't stop
Money gat no bus stop
Hustle don't stop
Money gat no bus stop
Hustle don't stop
Money gat no bus stop
Hustle don't stop
Money gat no bus stop

Drink water 2life

Written by:
OSAKUNI LUCKY

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

G-Clef

View Profile
June12 (Magic Moments) Mixtape EP June12 (Magic Moments) Mixtape EP