Uniq Onaz - Hustle

Its Uniq Onaz
Bros na steady on my Hustle leaving every feeling every scar every tears wey i pass tru
Na steady on the Hustle
Lord help me cus i be chasing all my dreams mehn
Steady on my Hustle
Na the hustle na the hustle I dey Day by Day Everyday
Praying to God make he Open my way
Make he shower my rain
Steady On my Hustle
Yo boy everyday we stay fly omo
Steady on my Hustle
You know is Boom when we come like that Omo
Steady on my Hustle
We stay fly even if wen we dey land Omo
Steady on my Hustle o
Steady on my Hustle o

If nor buy that car today Nor mean say I nor go fit drive one tomorrow
If I nor build that house today nor mean say I nor go fit buy one tomorrow
Shey the people wey say dem go stand for you now where dem wen you go sólo
You suppose know say right now na only God and na him u go follow
But I dont know I don't know Why dey be hatin on my Hustle
Say I Don't know I dont know Why my success dey hard Haters to swallow

Steady on my hustle
Steady ballin on my Grind
Pray for blessings all the Time
So nobody can steal my shine Steady on the Hustle
Finally heading to the Top
You know the hustle never stop
Dem be no send me when I been dey Press ooo
Steady on my Hustle
So No sleeping when am grinding
No Dulling when am grinding
Steady on my hustle ooo
Steady on my hustle ooo

When I wake up in the Morning
First of all I had to Thank Jehovah
For giving me this Life and Everything when I get Now the Boy is taking Over
For All the Friends and things I lost too And the new ones When I don Recover
Na the same people wey dey eat and laugh with you na thesame people wey dey pray make you Fall down
God I dey beg ooo
Say my life dey your hand
Let them fall my hand o
All the pain and struggle na you understand o

Steady on my hustle
Steady ballin on my Grind
Pray for blessings all the Time
So nobody can steal my shine Steady on the Hustle
Finally heading to the Top
You know the hustle never stop
Dem be no send me when I been dey Press ooo
Steady on my Hustle
So No sleeping when am grinding
No Dulling when am grinding
Steady on my hustle ooo
Steady on my hustle ooo

Say I see the light
I see the light at the end of the tunnel Oh
You see the light o
You see the light at the end of the tunnel
I see the light
I see the light at the end of the tunnel Oh
You see the light o
You see the light at the end of the tunnel

Written by:
unique ofishe

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find