Laxxy Ogb - Groove (feat. Hypeman Bigsharq)

Knock Knock
Who be that
Nah Laxxy
I Dey your domot
Ngwa maputa
You go like commot
By Cubana way
Inyunugo amarula
E mix with malt
Cos everyday
Feeling like it's birthday
Steady alert
Order my men go pay
Hustle chop life
Steady balling everyday
Uwa bu ofu mbia
Nke iritere
Ka ibu ana holiday
Listen

Money plenty
Money in the air
Eeeeeeeee
Money melu asa nwa
Suba French
Nwa bido suba
Comment Tu ta appelles
Say money plenty
Money in the air
Money melu Asa nwa
Bido suba French
Nwa Bido suba
Comment Tu ta appelles

Oya nah
Oya give me the ginger
Give me the ginger
Give me the ginger
Give me the ginger
I say give me the ginger
Give me the ginger
Give me the ginger
Give me the ginger
Oya commot body
Commot body
Commot body jor
Commot body jor
Commot body jor
Let's go

Nne biko butelum isi ewu
Na pammy
Obrigado
Thank you
Yanie ego
In the air
Doings Dj biko
Tinyelum Dorime Ameno
Iji ego
Obuna iji ego
Puta na ogbo
Tatawu
Make all man
Stand Akimbo
Me I just wan gyrate
If e no be vibe
Wey you carry Dey come
My brother no vex
You fit stand for my gate
I say party all night
Shayo on a climax
Your money nah mint
Oga Mr Silas
My guy abeg put your phone
For airplane mode
Anything wey sup
For this party
Remains in this party
Achorom ifu ya
Na page Tunde or Insta blog
Or Insta blog
Or Insta blog
Shey you Dey
Feel the gbedu
Shey you Dey feel the gbedu
Kpolum bar tender
Biko order everything
Wey Dey for the menu
Boys aputa and anyi
DI fresh
Anyi puta aka na enu
Onye obuna
Ana asi kedu
Pop the Hennessy
And the champagne
And obuna
Ijilo ego
Banye club
Ikwanyelu onwe gi ugwu
Nna Biko abeg
Maintain

Say money plenty
Money in the air
Money melu asa nwa
Suba French
Nwa Bido
Suba comment tu ta appelles

Say money plenty
Money in the air
Money melu asa nwa
Suba French
Nwa Bido
Suba comment tu ta appelles
I say comment tu ta appelles

Written by:
Offiah George, Promise Akanuibiam

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Laxxy Ogb

View Profile