Double Cliq - SOL (feat. Brunookafor)

All the lies that they told you
The bad things wey i no do
Telling you that i'm not good
Girl is not true, you know
Dem be giving bad advice
It's fake love in disguise
They all be acting nice
But they want to break our ties
Putting sand for jollof
This our love is strong
Maka na oluwa is involved
They want to spoil our love
Putting sand for jollof
This our love e strong
Maka na oluwa dikwa involve

They say,they see me with abena owu asi
Say they see with chioma owu asi
Say they see me with nkolika Owu asi
Say they see me with folake owu asi
Say they see me with deborah owu asi
Say they see me with chikaodiri owu asi
Say they see me with linda owu asi
Say they see me with chinelo owu asi
Say they see me with vivian

Girl you know as e dey be
Make you no mind dem my babe
Me I no know why they no mind their business
They no want our love story, make e get happy ending
Fa cholu i gbaji mu aka
Say they see me for one corner with one babe
Omalicha egekwana asili doo doo
No listen to them gossip
Say i dey follow girls with the big hips
Omalicha egekwana asili doo doo
No listen to them gossip...
Say i dey follow girls with the big hips omalicha

They want to spoil our love
Put sand for jollof
This our love e strong
Maka na oluwa dikwa involve
They want to spoil our love
Put sand for jollof
This our love e strong
Maka na oluwa dikwa involve

They say,they see me with abena owu asi
Say they see with chioma owu asi
Say they see me with nkolika owu asi
Say they see me with folake owu asi
Say they see me with deborah owu asi
Say they see me with chikaodiri owu asi
Say they see me with linda owu asi
Say they see me with chinelo owu asi
Say they see me with vivian

Written by:
Okafor Chinedu, Okafor Chukwunweike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Double Cliq

View Profile
DarksidesNLimelight DarksidesNLimelight