Double Cliq - Cross

Some people dey happy
Some people dey jolly
Some people dey cry eh
Some people dey smile
Some people dey laugh
Some people dey suffer

Carry your cross as e dey
Believing it will end someday
Maka life adi adi easy
Aka aja-aja mere onu mmanu mmanu
Carry your cross as e dey
Believing it will end someday
Maka life adi adi easy
Aka aja-aja mere onu mmanu mmanu

Everybody get him own calling
Different goals...Different balling
They say the hood doesn't make a monk
You no fit see tiger inside fish pond
It's a beautiful life
We're living online
But the truth and the answers we seek is within us offline
Cos nobody got their life figured out
Big man, big problem, big cash out
Your cross might be heavy
But just know you were born ready

Carry your cross as e dey
Believing it will end someday
Maka life adi adi easy
Aka aja-aja mere onu mmanu mmanu
Carry your cross as e dey
Believing it will end someday
Maka life adi adi easy
Aka aja-aja mere onu mmanu mmanu

Olisa ka the money biawa in bigger bundle
Acholu imekasi na obodo ka anyi mebe na double
Wetin money no fit do
Extra large owo go do am double
Some were born with silver spoon in their mouth
E still get people wey be say na life comot mama breast from their mouth
Life is not a bed of roses
Man proposes, God disposes
Malu ife Chi yi kwadolu yi
Mebenu ka Chi yi si kee yi
Anuru m onu Jesus ka o na si
Bulu obe nwanne ike agwuna gi na oru

Carry your cross as e dey
Believing it will end someday
Maka life adi adi easy
Aka aja-aja mere onu mmanu mmanu
Carry your cross as e dey
Believing it will end someday
Maka life adi adi easy
Aka aja-aja mere onu mmanu mmanu

Written by:
Okafor Chukwunweike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Double Cliq

View Profile
DarksidesNLimelight DarksidesNLimelight