Double Cliq - Fake Pity

They won't share
Your good works
They only mock
And celebrate downfall
But won't share
Your good works
Na when person die
They dey dey show their love
Na when person kpai
They dey dey show their love

Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
There are so many people
We don't even know
They exist
Suddenly everybody
Is talking about them
After their painful exit
Uwa a wara awa
Uwa a wu pot of beans
When you dey alive
Dem no go
Support your dreams
Small thing dem go say
You dey snub person
Say on different days
You be different person
They wan leak your sextape
They wan talk
About your mistakes

They won't share
Your good works
They only mock
And celebrate downfall
But won't share
Your good works
Na when person die
They dey dey show their love
Na when person kpai
They dey dey show their love

Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle

Mmadu bu mma ndu
Ewepu
Ife di njo na mmadu
Mmadu adi mma

Mmadu bu mma ndu
Ewepu
Ife di njo na mmadu
Mmadu adi mma
When you see
Your brother
Try to know wetin dey sup
When you see your sister
Try to know wetin dey sup
No just conclude
That could be crude
Maka na uwa a
Wara awa
Uwa a wu pot of beans
When you dey alive
Dem no go
Support your dreams
Small thing dem go say
You dey snub person
Say on different days
You be different person
They wan leak your sextape
They wan talk
About your mistakes

They won't share
Your good works
They only mock
And celebrate downfall
But won't share
Your good works
Na when person die
They dey dey show their love
They go dey
For your grave side
Dey chop jollof

Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle
Fake pity lifestyle

Written by:
Okafor Chukwunweike

Publisher:
Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics powered by Lyric Find

Double Cliq

View Profile
DarksidesNLimelight DarksidesNLimelight