Sound Sultan and Sarkodie - Ise

Charlie
Monkey wey work go chop
Naija ninja (Wayoo)
You dey work you dey work you dey work you go chop
Da Piano on the beat
Push to the limit
You for dey push to the limit (What else)
Sound sultan
Sarkodie
You know say money no be problem

Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Ise ise
Ise ise gbangba
Ise ise logun
Ise ise

So tell all the boys
Make them carry them hand for work o
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Tell omoge
Make them carry them hand for work o
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)

Tiwa ni e ma ro (O wey)
Ke ma fi wa ro (O wey)
Sound Sultan ti gbe tuntun de o
Baba landlord o (O wey)
Money dey bank o (O wey)
Dollars and Pounds o (O wey)
I take the rain as showers of blessing
While some dey expect sun o (O wey)
If you never balance o
Just continue gallant o
God go put you for better position
You go pack your Ferrari for mansion
Ehn he would never yet undergo sufferness
No go know how to choping the dough watago
No put your yourself for illegal position
Omo na handwork o (O wey)

Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Ise ise
Ise ise gbangba
Ise ise logun
Ise ise

So tell all the boys
Make them carry them hand for work o
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Tell omoge
Make them carry them hand for work o
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)

Omo Iseyin (O wey)
Go to London o
Mama Charlie say she want to see me and no be from Pound starling (O wey)

Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
See the hustle go give you the money
The money go give you the power
My niggas are tasting the honey
They counting the owo each and every hour
Do you want to push the Ferrari
Or you still want to eat your cogarri
Stocking the Dollars and travel to yankee
To pick up some babies and back to safari
Its just like I’m sitting on gold
And as the story unfold
I know say some people be cold
Look down on you when your money behold
I’m making money till the end
Only my bank manager be my friend
I used to be broke back in the days
Dey hustle for sneaker never going back again

So tell all the boys
Make them carry them hand for work o
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Tell omoge
Make them carry them hand for work o
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)
Kan ma lo jonz o (Kan ma lo jonz o)

Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Omo olope yera wo
Omo olope rora wo
Ise ise
Ise ise gbangba
Ise ise logun
Ise ise

Written by:
MICHAEL ADDO, OWUSU, OLADAYO OLADERU, OLANREWAJU FASASI

Publisher:
Lyrics © Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find

Sound Sultan and Sarkodie

View Profile