Prince Max - All the Way

Ehen
And it's your boy Princee Maxee
Eh eh selelele Lele

Papa you are too much o
Everything you do sweetie my bellie
My praise is from my heart
I hope you accept it o
Cos na wetin I get

No be me wey dey praise you pass
No be me wey dey humble pass
No be me the pay the highest tight
But you still the love me better

I will always trust in you
No matter what I face
I will always believe you
No matter what they say

I go follow follow
Follow you all the way

Daddy if you regard iniquity for your heart
I no fit stand
I know am not qualified
Na grace keeping me wey I dey stand

Papa God , God o
wetin you want make I do
Anything o,thing o I go do for you
See your food o I don bring make you eat am o
Papa God o, God o
I love you too much o

I will always trust in you
No matter what I face
I will always believe you
No matter what they say

I go follow follow
Follow you all the way

Written by:

Publisher:
Lyrics © ONErpm

Lyrics powered by Lyric Find

Prince Max

View Profile