Wizkid - Anoti

Yeah, yeah-yeah-yeah
How e dey go now?
Yo, yeah, yeah
(Oh) yeah
Mhm-mh
Mmh-mhm

Turn up your body, make you feel alright
Fly in di kele wey go cool my mind (qué paso?)
I wan do anything I want tonight (whoa, whoa)
Make we do anything we want tonight
Turn up your body, make you feel alright
Fly in di kele wey go cool my mind (na so na)
I wan do anything I want tonight (whoa)
Make we do anything we want tonight

Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
Yeah, yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
'Til I go dey-dey-dey, oya gbe
Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey
She don dey pay like tey-tey, oya gbe
Oya gbe-gbe-gbe una go dey

She like it fast and slowly (ooh, ah)
Sometimes she dey confuse me
Me never leave her lonely
Me never leave her lonely
And I dey turn up when she need me
She like, "Kojoro mi jo"
She say she don't want no man o but me
So I give ya what you need (yeah)

Turn up your body, make you feel alright
Fly in di kele wey go cool my mind (qué paso?)
I wan do anything I want tonight (whoa, whoa)
Make we do anything we want tonight
Turn up your body, make you feel alright
Fly in di kele wey go cool my mind
I wan do anything I want tonight (whoa)
Make we do anything we want tonight

Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
Yeah, yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
'Til I go dey-dey-dey, oya gbe
Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey
She don dey pay like tey-tey, oya gbe
Oya gbe-gbe-gbe una go dey

Yeah, she dey sweet pass melody (yeah)
She got the thing wey dey make ah man sing (yeah)
And I no dey leave, she no dey leave (yeah)
And she dey call me Mr. Romantic (yeah, yeah)
I fuck the yansh, she dey bend on her knees (yeah)
For the lovin' ah dey give, she never seen (yeah)
Haffi go love you tonight
Or haffi love you for life
Oh, she dey turn up my mind
She say she dey for only me o
She say she like to joromi o
She say she don't want no man o but me
So I dey give her all she needs

Say I go dey, we ah go dey, dey-dey-dey, ooh yah, gbe
Ooh yah, gbe, gbe-gbe-gbe, me ah go dey
And I go dey, dey-dey-dey, ka rotay
Yeah, yeah, dey, dey-dey-dey, like rotay
'Til I go dey-dey-dey, oya gbe
Koya gbe-gbe-gbe, Una go dey
She don dey pay like tey-tey, oya gbe
Oya gbe-gbe-gbe una go dey

Written by:
Akinbiyi Abiola Ahmed, Ayodeji Ibrahim Balogun, Peace Emmanuel Oredope

Publisher:
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Songtrust Ave

Lyrics powered by Lyric Find