Falz - Follow Follow

No brake no job no sense
Na joro jara joro joro joro jo jo jo

Attention zombie quick march zombie
Slow march zombie left turn zombie
Attention zombie quick march zombie
Slow march zombie left turn zombie
Attention zombie quick march zombie
Slow march zombie left turn zombie
Attention zombie quick march zombie
Slow march zombie left turn zombie

Ah shakara po alakori
Emi ti mi o lowo la po mi
Follow follow wan kill the boy boy
But e just dey go like zombie
OG na god l take beg
Una no go fit to stop my fake flex
My phonetics my complex
Teacher don't teach me nonsense
Me l want to rock the latest
Shey you no dey feel my swag dey make sense
I dey tell the boys of how l go take spend
Even when l know account dey red
My mates dem dey reason how to make bread
Me l still dey wonder how l go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my jpeg

No break no job no sense
Na joro jara joro joro joro jo jo jo jara jo
Attention zombie
Quick march wey the party
Slow march zombie shey o ti pari
Left turn I don show
Attention zombie o no no no l must blow blow blow
Quick march
Slow march zombie
Left turn drop comment
Attention zombie give me likes
Quick march drop comment
Slow march zombie anyhow
Left turn no problem
Attention zombie emi ko ni mo ni moto
Quick march
Slow march zombie why're you acting like you don't know
Left turn

Na me and you go dey inside the trouser
I see wetin David buy for Chioma
I need to break my bank to feel among now
Ki emi ati boys na jo ra
Sho ri wedding Banky and Adesua
Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover
Ye fo ya l go borrow pose na
I go be the talk of the town l go take over
I need followers e dey important
They say person dey lekki wey dey pump yansh
I need HBD l need congrats
I need mentions l need more
My mates them dey reason how to make bread
Me l still dey wonder how l go take blend
I go need to talk for matter wey trend
You for see the likes on top my jpeg

No break no job no sense
Na joro jara joro joro joro jo jo jo
Attention zombie
Quick march wey the party
Slow march zombie shey o ti pari
Left turn l don show
Attention zombie o no no no i must blow blow blow
Quick march
Slow march zombie
Left turn drop comment
Attention zombie give me likes
Quick march drop comment
Slow march zombie anyhow
Left turn no problem
Attention zombie emi ko ni mo ni moto
Quick march
Slow march zombie why're you acting like you don't know
Left turn
Attention zombie
Quick march
Slow march zombie
Left turn
Attention zombie
Quick march
Slow march zombie
Left turn
Attention zombie
Quick march
Slow march zombie
Left turn
Attention zombie
Quick march
Slow march zombie
Left turn

No break no job no sense
A joro jara joro

Written by:

Publisher:
Lyrics © BMG Rights Management

Lyrics powered by Lyric Find

Moral Instruction Moral Instruction