Olamide and Favé - PonPon

La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me I pin me no letting go
Omo lemme be your charger charger
Feel the winter feel the spring feel the fall feel the summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how (Yeah yeah)

My baby dey pon pon (Pam pam pam)
Body bad it dey pon pon (Pam pam pam)
Ebelebe lebe pam pam (Pam pam pam)
We go dey rack we go dey pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)

I go do you wetin big Sean dey do Jhene Aiko
I be loving you crazy like I be psycho
The butterfliеs in your tummy no go fly go
Dem no go fit comot even if you do lipo
Girliе you’re the officer
Lock me up officer
Be a strict punisher
Drag me like you do shisha
See ya fifty litre
Soft semovita
How the skin tight you dey wear take take dey fit am
You dey discombobulate me with your figure 8
Omo I no dey exaggerate
The way that you’re rotating go dislocate
All the bone wey dey for my waist

La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me I pin me no letting go
Omo lemme be your charger charger
Feel the winter feel the spring feel the fall feel the summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any hour (Yeah yeah)

My baby dey pon pon (Pam pam pam)
Body bad it dey pon pon (Pam pam pam)
Ebelebe lebe pam pam (Pam pam pam)
We go dey rack we go dey pam pam (Pam pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam pam pam (Pam pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)

I don’t want no drama
Let me be your boo
What are you into
You cause wahala
When you walk into the room
I dey catchy flu
You’re my desire
My holy fire
You be like ini mani moo
You’re my desire and I don’t wanna let you go like
Pam pam pam pam pam pam pam
You’re the only one I swear
Pam pam pam pam pam pam
And I will never let you go

La la la la
Body smoking like a sage it dey sweet my soul
And you give me no drama drama
That is why me I pin me no letting go
Omo lemme be your charger charger
Feel the winter feel the spring feel the fall feel the summer
Make I scatter your dadadada
Any time any day any minute any how (Yeah yeah)

My baby dey pon pon (Pam pam pam)
Body bad it dey pon pon (Pam pam pam)
Ebelebe lebe pam pam (Pam pam pam)
We go dey rack we go dey pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)
Pam pam pam (Pam pam pam)

Written by:
Chidozie Godsfavour Ugochinyere, Olamide Adedeji

Publisher:
Lyrics © Sentric Music, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics powered by Lyric Find