Reekado Banks - Standard

Standard Standard Standard Standard
Another gbedu wey dey burst brain

We no dey spend on budget
Influential spending
And if I catch you for there
Omo maa se’leni
Awon temi de ti wole
Connection aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere

Omo gutter du’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana

I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending

Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
All of my people standard
You no dey ever do sub-standard

Is about time to hear the verse 2 yeah
This girl aaah ye
If you dey feel me
Make you no dey kaku ye
You ready for the cruise ye

Biggy money full for the rebatan
Gat shoes everything no be lie man
We aren’t trip on stand
See I get goons wey dey hold me down
Oya oya oya you wan select am
Baby oya whine to the centre oh
Oya give them the lamba oh
Altims oya give them instrumental oh

Omo gutter du’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana

I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending

Everything wey I do is standard
Car wey I drive is standard
Girl wey I carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
All of my people standard
You no dey ever do sub-standard

All my people pray dem dey pray for blessing
All my people pray dem dey pray for blessing
K’ori b’awa se make we call on blessing
K’ori b’awa se k’a le pe bi Yessy

Yea yea say Reeky Standard oh
Jazzy Standard oh
My manager is Standard oh
My brother Barber Standard oh
Hey hey woi woi wohh
Woi woi wohh ehh
Ahh Ree

Written by:

Publisher:
Lyrics © KVZ MUSIC PUBLISHING

Lyrics powered by Lyric Find

Reekado Banks

Reekado Banks

View Profile